If You Get A Woman Hold Am Tight O LyricsIf You Get A Woman Hold Am Tight O Lyrics

If You Get A Woman Hold Am Tight O Lyrics By AV. Tiktok Song If you get a woman, hold am tight o Me and my guys we dey for bike oo Na her allocation dey for mind o If you live your woman she go off pant o Mmsssseeeew Kpa No b lie o We go use the raba blind her eyes o Me and my guys we no Dey smile o.

If You Get A Woman Hold Am Tight O Lyrics

Ladies and Gentlemen
AV
If you get a woman, hold am tight o
Me and my guys we dey for bike oo
Na her allocation dey for mind o
If you live your woman she go off pant o

Mmsssseeeew Kpa
No b lie o
We go use the raba blind her eyes o
Me and my guys we no Dey smile o
Big thug boys we no Dey lie o Big thug boys we no dey fear nobody
And you see wahala we get am full for body
Only one thing we no dey like na police
One wrong move you turn to my enemy

So make u no try mе
Oya na
The thing dey do me hit mе like kpongo (kpongo)
Abegi bring another shayo oshe o
Take your lady to the Condo (condo)
If we dey hit her she dey shout mogbe o
Oshe mukere muke

Magbele mukere muke oho
Magbele mufere mufe o
All of our enemies dem broke die o
No competition no denial
Una be shitters we be lions
Say we dey fly high mehn we never fly low
If we dey move we no dey fear go slow

No competition no denial
Una be shitters we be lions Big thug boys we no dey fear nobody
And you see wahala we get am full for body
Only one thing we no dey like na police
One wrong move you turn to my enemy

So make u no try me
Oya na The thing dey do me hit me like kpongo (kpongo)
Abegi bring another shayo oshe o
Take your lady to the Condo (condo)
If we dey hit her she dey shout mogbe o
Oshe mukere muke
Magbele mukere muke oho
Magbele mufere mufe o hu

Making A Party Chocolate Barbie Song Lyrics

Follow me on Blogarama

By Admin