Big Thug Boy Music LyricsBig Thug Boy Music Lyrics

Big Thug Boy Music Lyrics By AV. Main song words are Big thug boys we no dey fear nobody And you see wahala we get am full for body Only one thing we no dey like na police One wrong move you turn to my enemy So make u no try me.

Big Thug Boy Music Lyrics

If you get a woman, hold am tight o
Me and my guys we dey for bike oo
Na her allocation dey for mind o
If you live your woman she go off pant o
mmsssseeeew Kpa
No b lie o
We go use the raba blind her eyes o
Me and my guys we no Dey smile o
Big thug boys we no Dey lie o

Big thug boys we no dey fear nobody
And you see wahala we get am full for body
Only one thing we no dey like na police
One wrong move you turn to my enemy
So make u no try me
Oya na

The thing dey do me hit me like kpongo (kpongo)
Abegi bring another shayo oshe o
Take your lady to the Condo (condo)
If we dey hit her she dey shout mogbe o
Oshe mukere muke
Magbele mukere muke oho
Magbele mufere mufe o

We dey wear coat we dey wear ice o
All of our enemies dem broke die o
No competition no denial
Una be shitters we be lions
Say we dey fly high mehn we never fly low
If we dey move we no dey fear go slow
No competition no denial
Una be shitters we be lions

Repeat Hook
Repeat Chorus (x2)

Rock With Me Now Lyrics

Follow me on Blogarama

By Admin